Skip to main content

NIGERIAN GIRL

Click to download 


   You know that feeling where you feel money is the best strategy to get that chick you have been crushing on. Well money they say answers all things and girls like money. But this particular Nigeria girl na another level ooooo...
   Her belle dey like drum, she do shakara pass shakira, chop my money pass cutlass even break my pocket into pieces...if not for Slimboy, i should have been hospitalized. He advised me to speak my mind...BOOM the freestyle "Nigeria girl" emerged produced by Bigbelle records.
   I know may guys who have experienced worse...Does money really aid love? Watch out for the article and video presentation "21st Century Relationship". 
   Like joke like joke i sing pass wizkid ooo...na so them start na..abeg dance shoki to the beat for there. But the girl fine sha!!!

Click to download 

Comments

  1. dope song. I like it

    ReplyDelete
  2. this song make sense, that girl wicked o

    ReplyDelete
  3. dis true true na wetin all the nigeriangirls dey do. they too dey lie

    ReplyDelete
  4. she turn me to mumu e be likee juju the thing I dey do. for my mind na movie this is a big song of the year

    ReplyDelete
  5. lwkmd, ekaette but that girl dey chop oh and na thief she want the whole shoprite nawa I just dey dance shoki since yesterday night the song na club song

    ReplyDelete
  6. dis is a lie Nigerian girls dont do this and we still have good girls example -me I am about love and not wealth

    ReplyDelete
  7. Young woman Who ask you???...nobody mention your name for the song na one babe e dey talk about...iinfact i don dey suspect you. The track sweet die.

    ReplyDelete
  8. this song na trouble oh, una dey wine our Nigerian girls them no go gree dance with una when them play dis song for club

    ReplyDelete
  9. Lol my guy forget that thing....them niaja girls know themselves. Others go dnce wella if some no dance lol

    ReplyDelete
  10. This song was really nice you two can create a group like Psquare and Co. You guys together made the song a hit, is this the only song of you two or do we expect more

    ReplyDelete

Post a Comment

Your comment can save a life...don't be selfish with it *winks*